Saturday, 5 October 2013
JOKE: Five things America movies and Indian movies teach us
1. Chinese Have Nothing Better To Do Than
Teaching Or Practice Kung Fu.
2. More Than 50% Of U.S. Population Are FBI/CIA
Agents, Working Undercover.
3. The Purpose Of School System Of U.S. Is To
Promote Basketball / Baseball.
4. Aliens Have Special Interest In Attacking U.S.
5. U.S. Is A Place Where You Can Meet All Mythical
Creatures Like Werewolves & Vampires.
Five things Indian Movies Teach Us:
1. At Least One Of The Identical Twins Is Born Evil.
2. While Defusing A Bomb, Do Not Worry,
Whichever Wire You Cut… You “Always Choose The
Right One".
3. A Hero Will Show No Pain, While Getting Beaten
Up; But Will Show Pain When A Girl Cleans Up His
Wound.
Question Time - The Part of the Body responsible for Making love..
WARRI BOY'S LETTER TO PRESIDENT JONATHAN ON ASUU STRIKE [Very Funny]
First of all I hail ooo! I no say u no dey cary last. You be confirm warri pikin. But ur middle name Ebele means mercy and make u pity ur children settle their lecturers naa! The matter neva tire u? Suppose say ur pikin wey u born for belle follow us dey house, Sheeh you for never answer our we lecturers them? Una say make we bone kidnapping, militant things and all the bad bad things go enter school, now now na una com dey f**k up. All the things wey them lecturers don teash us for klass we don forget am finish. Last last, na una go still call us "half-baked", "half-roasted", abi na "half-fried". Na una sabi.
Them talk say person no fit run pass him shadow. We go dey lasgidi dey for you. Na ur time be dis use am well, but we go catch you for 2015. U don forget say youths na we dey vote pass. Na we too dey snatch ballot box, dey do rally and som kain kukere things them wey them dey take win election. U go still nid our help. That time too we go go strike. Shebi u sabi waka for bare feet, u go carry ur leg do ur rally. No thugs for u. We no go snatch ballot make you for win. If any maga try am we go fall am.
VIDEO: Extortion by Men of The Nigerian Police in Onitsha, Caught on camera
When will corruption end in Nigeria!!
Subscribe to:
Posts (Atom)

